Music
LYRICS: Wizkid – Reckless Lyrics
Wizkid dished out “Reckless” off his “Made In Lagos” album 2020, Read the Lyrics below.
LYRICS: Wizkid – Reckless Lyrics
Hook
They Ina Ina Ina
I know say them go pray all my downfall
I’m still a winner (winner winner winner)
Me never let them play on my banjo
They mean am Ina Ina Ina (oh Nana)
Don’t know why them pray all my downfall
Buh winner dem go play on my banjo
Never
[Verse 1]
I got a reason I got so much to give
Showered in blessings, now my cup’s runnin’ over
I no dey give a man, more than what he deserve
‘Cause they still dey bite the hand wey dey feed them
My baby tellin’ mе to pose for the media
I got a bеlief, I don’t talk my [?]
Melody sweet but you know sey man so G’d up, yeah
That’s why the girls dem follow the leader
[Pre-Chorus]
Got so many blessings, I dey count all night
Yeah, starboy make a move, no man take my shine
And if I tell you all the days I had to sacrifice
So my whole life
And I go do anything only for my family
I got the thing that make your body do the nuh linga
Make your gyal come through, makin’ plays all night
All night, all night
[Chorus]
No console, now everybody dancin’ for me
I’m on the move, no be Keke, now everybody askin’ for me
I dey go collect wetin baba God dey destin’ for me
Yours lost and found
So we can sing amazing grace, amazing grace, all night (Hol’ on)
[Refrain]
Dem inna, inna, inna, inna, inna (Spiritual)
Ah know see dem go pray on my downfall
I’m still a winner, winner, winner, winner, winner (Spiritual)
Me never let dem play on my banjo
Dem inna, inna, inna, inna, inna (Oh na-na)
Don’t know why dem pray on my downfall (Oh yeah)
But we nah dem go play on my banjo
[Verse 2]
Excuse me ma
No be my fault say the girls no wan free me now (Yeah)And you don’t wanna get no passa with my G’s, you know
Say me know they do the talking ’bout my P’s, you know
Yeah that Starboy flex, take it easy now
Summer body but your thing isn’t seasonal
Shape like a bottle, rub it like a genie style uh
Got me thinkin’ I wanna please you, ma
Bad gyal take your stress away
[Refrain]
Got so many blessings, I dey count all night
Yeah, starboy make a move, no man take my shine
And if I tell you all the days I had to sacrifice;
So my whole life
And I go anything only for my family
I got the thing that make your body do the nuh linga
Make your gyal come through, makin’ plays all night
All night, all night
[Chorus]
No console, now everybody dancin’ for me
I’m on the move, no be Keke, now everybody askin’ for me
I dey go collect wetin baba God dey destin’ for me
Yours lost and found
So we can sing amazing grace, amazing grace, all night
[Bridge]
Some try, but they never scared nobody, yeah
Badman like me, never fear nobody
When you play my riddim, omoge, sumo mi (Oh yeah)
This jam, make you wanna free your body
Come like say, me no go give you worries (Oh)
Gyals dem never give me bad energy
All these TLC, I got ’em creepin’ on me
Oh yeah, I no go worry ’bout jealousy
[Outro]
My baby bad-bad, bad, o bad o, o bad o, o bad o
My baby ke fun me gan, til the mornin’
O se gan, o se gan
My baby bad-bad, bad, o bad o, o bad o, o bad o
My baby se fun me gan til the mornin’, oh woah-woah, oh woah, yeah
Starboy
Music
INSTRUMENTAL: Joeboy – Lonely Freebeats
Download the instrumental of popular Nigeria singer Joeboy which recently released a hit jam, titled Lonely.
INSTRUMENTAL: Joeboy – Lonely Freebeats
Opssss.. The instrumental isn’t available for now.
Music
INSTRUMENTAL: Bella Shmurda Ft. Zlatan, Lincoln – Cash App Freebeats
Download Instrumental of an Afro-pop singer, Bella Shmurda who recently came out with a hot jam, titled “ Cash App ” featuring Zlatan and Lincoln, which was officially produced by Drey Spencer.
INSTRUMENTAL: Bella Shmurda Ft. Zlatan, Lincoln – Cash App Freebeats
Opsss… Not available at this moment.
Music
LYRICS: Joe Moth – Ghetto ft. AB Crazy Lyrics
Popular South African rapper, Joe Moth recently dropped a brand new single titled “Ghetto” featuring wordsmith, AB Crazy, download and read the Lyrics below.
Opss… The Lyrics isn’t available
-
Movies3 weeks ago
Selina Tested Episode 24
-
Editorial2 weeks ago
Latest Snapchat Yahoo Format 2023
-
Yahoo Format Ebook3 weeks ago
Download Yahoo Format To Make Client Fall In Love
-
Music3 weeks ago
Download: Loving You Is A Losing Game Mp3
-
Editorial2 weeks ago
Jamb Expo 2023 – Jamb Runs 2023 Runz/Free CBT & UTME Answers
-
Editorial3 weeks ago
20 Ebira Foods and Traditional Ebira Soups
-
Editorial3 weeks ago
CUSTECH School Fees & Acceptance Fee for 2023/2024 Session (New Students & Old Students)
-
Music2 weeks ago
[Video] Zlatan Ft. Papisnoop, Jamopyper & Oberz – Unripe Pawpaw