Connect with us

Music

DJ Manuel Ft. Zlatan – My Life Lyrics & Mp3 Instrumental

Published

on

Newly signed disc jockey at Zanku Record DJ Manuel wrap up with Zlatan for this Mp3 Instrumental and Lyrics titled My Life

DJ Manuel Ft. Zlatan – My Life Mp3 Instrumental

Coming soon..

DJ Manuel Ft. Zlatan – My Life Lyrics

E get many many things wey don
Sup for my life oo, for my life oo
I no get shi shi dey say price dey
To pay for my life oo

Dem dey snow I dey burn candle every night And day for my life oo

Na lie if dey call you my blood
All man for himself for this life o
Ayele ayele ayele for my life oo
I see shege I see shege I see shege
For my life oo

I no see anybody but mama dey pay
Wahala dey wahala dey wahala dey For this life oo

Ah see face me I face you is where I’m from Six different families under one roof

For the twelve rooms we get two bedrooms One for the landlord na the second one tenant dey
use

For school shame no dey catch me again If dey pursue me from school

E no, e new thing again
If to say my mama get she go be the first to pay

But money no dey no motivation
And things wey I see fit make me relent

But like king 24/7 I dey beat my chest If I go back mumy eye go red Na studio I go why you come dey vex

The para dem dey give me for church Fapana pastor why you dey sing all this song
Oya cast the first stone if you never sin before
You no go law school oga why you dey judge?

Yeah say I hustle, hustle hustle for a very long time

Dem tell me say make I wait for my time Even devil gon no fit stop my shine

Oya see my life today person wey dem Downgrade before dey don dey give accolade N me know wetin my umbrella see for rainy days

Oya welcome to my sunny day
Problem bad girl wey dey hustle all day Under my dictionary nothing like holiday

Ah but right now we dey bless God We dey bless God hustle don dey pay
My mama born better pikin
All the girls dey won chop a large chicken

They cannot stop this energy
Zlatan and success boxing again
E get many many things wey don
Sup for my life oo, for my life oo
I no get shi shi dey say price dey

To pay for my life oo
Dem dey snow I dey burn candle every night And day for my life oo

Na lie if dey call you my blood
All man for himself for this life oo

Ayele ayele ayele for my life oo
I see shege I see shege I see shege
For my life oo

I no see anybody but mama dey pay Wahala dey wahala dey wahala dey For this life oo

Click to comment

Leave a Reply

Music

DJ DE VINE ZIMS – The Zoom Mixtape

Published

on

TRACKLISTS

 

1. poison refix– DJ DE VINE ZIMS X Ay poyoo

2. doings-chinko tiger x zlatan

3. wena remake-DJ DE VINE ZIMS

4. Jerusalem remix-master kg x burna boy

5. zoom– slimcase

6. amotekun free beat-professional beat

7. WTOD– DJ kaywise x naira Marley x zlatan x mayorkun

8. oh oh let’s dance– DJ ykbeats x DJ fizzy

9. kojo– cblvck x destiny boy

10. baako riddim– A-star x bisa

11. Aye– naira Marley

12. baba fela– Mr real

13. true love– yemi alade

14. wonderful– burna boy

15. holop– lady Dee

16. as e dey go– naira Marley

17. dangerous love(Soweto remix)- tiwa Savage

18. in Eko– speed Darlington

19. MJ– bad boy timz x mayorkun x teni

20. lowo lowo remix– mayd x davido

21. woman– rema

22. hold me– sarz x starboy

23. dai dai– selebobo x tekno

24. Ada– kizz Daniel

25. necessary– selebobo

26. flavour– Coco x lyta

27. Addicted– niniola

28. Betty butter- mayorkun x davido

29. ginger you– Aje butter x mayorkun

30. fall again– b-red

31. if i– picazo x zlatan

32. of lagos– mayorkun

 

DOWNLOAD MIXTAPE

 

DOWNLOAD MIXTAPE THROUGH AUDIOMACK

 

DOWNLOAD MIXTAPE THROUGH MEGA

 

download

Continue Reading

Music

Abuja Cab Driver Brings Out His Man h**d, Begins To Jerk Off Beside A Distressed Female Passenger (Video)

Published

on

A female passenger has called out the driver of a ride-hailing app for masturb@ting while she was in his car, while on the trip.

The woman shared a screenshot of the driver’s profile on the ride-hailing app and called him a bastard.

When people asked what the man did to her and why she’s insulting him, she shared a video showing the s*xual assault she was subjected to during a ride in his car in Abuja.

” Don’t do that,” the woman is heard warning the driver during the ride.

The camera then zeros in on the man’s crotch to show him holding his n*ked 🥒 in his hand

The women are heard saying that he has been touching her since and is now touching himself in her presence.

Some Twitter users have criticized the woman for remaining in the car while the assault was going on.

Others pointed out that it was a risky situation and if she had lashed out, he might either knock her out, kidnap her, or cause an accident that’ll kill her.

Nigerians have tagged the ride-hailing app that the man works for, asking them to take action.

Click to Download Video:

[Rauf url=”https://nairaflaver.com/wp-content/uploads/2020/08/117644815_710166389762864_6873552969074044040_n.mp4″]

Continue Reading

Music

[Music] Lyta – Hold Me Down (Omo Gidi) MP3

Published

on

After official signing into Marlian Music, Lyta drops his first track under the label.

The Quebeat produced track is titled Hold Me Down (Omo Gidi).

[Music] Lyta – Hold Me Down (Omo Gidi) MP3

[Rauf url=”https://nairaflaver.com/wp-content/uploads/2020/08/Lyta_-_Lyta_Hold_Me_Down_Omo_Gidi_.mp3″]

Continue Reading

More Posts

Trending

error: Thief This Content is protected !!