Connect with us

Music

DJ Manuel Ft. Zlatan – My Life Lyrics & Mp3 Instrumental

Published

on

Newly signed disc jockey at Zanku Record DJ Manuel wrap up with Zlatan for this Mp3 Instrumental and Lyrics titled My Life

DJ Manuel Ft. Zlatan – My Life Mp3 Instrumental

Coming soon..

DJ Manuel Ft. Zlatan – My Life Lyrics

E get many many things wey don
Sup for my life oo, for my life oo
I no get shi shi dey say price dey
To pay for my life oo

Dem dey snow I dey burn candle every night And day for my life oo

Na lie if dey call you my blood
All man for himself for this life o
Ayele ayele ayele for my life oo
I see shege I see shege I see shege
For my life oo

I no see anybody but mama dey pay
Wahala dey wahala dey wahala dey For this life oo

Ah see face me I face you is where I’m from Six different families under one roof

For the twelve rooms we get two bedrooms One for the landlord na the second one tenant dey
use

For school shame no dey catch me again If dey pursue me from school

E no, e new thing again
If to say my mama get she go be the first to pay

But money no dey no motivation
And things wey I see fit make me relent

But like king 24/7 I dey beat my chest If I go back mumy eye go red Na studio I go why you come dey vex

The para dem dey give me for church Fapana pastor why you dey sing all this song
Oya cast the first stone if you never sin before
You no go law school oga why you dey judge?

Yeah say I hustle, hustle hustle for a very long time

Dem tell me say make I wait for my time Even devil gon no fit stop my shine

Oya see my life today person wey dem Downgrade before dey don dey give accolade N me know wetin my umbrella see for rainy days

Oya welcome to my sunny day
Problem bad girl wey dey hustle all day Under my dictionary nothing like holiday

Ah but right now we dey bless God We dey bless God hustle don dey pay
My mama born better pikin
All the girls dey won chop a large chicken

They cannot stop this energy
Zlatan and success boxing again
E get many many things wey don
Sup for my life oo, for my life oo
I no get shi shi dey say price dey

To pay for my life oo
Dem dey snow I dey burn candle every night And day for my life oo

Na lie if dey call you my blood
All man for himself for this life oo

Ayele ayele ayele for my life oo
I see shege I see shege I see shege
For my life oo

I no see anybody but mama dey pay Wahala dey wahala dey wahala dey For this life oo

Click to comment

Leave a Reply

Music

Selina Tested Episode 15 Full Episode

Published

on

The long awaited Selina Tested Episode 15 has been released by the official production channel of the movie and it’s available for download below. 👇

READ ALSO: Download Selina Tested Episode 16

Download Selina Tested Episode 15, 3gp & Mp4 HD, Download Selina Tested Mp4 Video Mp4, Download Selina Tested 3GP Latest Movie, Download Selina Tested Full Episodes.
READ ALSO: Selina Tested Episode 16 Mp4

Selina Tested Episode 15 Is Now Available For Fast Download 👇👇

Selina Tested Episode 15 Full Episode

[Rauf url=”https://y2mate.com/youtube/8pO3bjwMd14″][/embed]

Continue Reading

Music

Young Love Episode 8 (De General)

Published

on

Young Love is a new comedy skit by popular Instagram comedian “De General” focused on two lovers “Senior Boy” & “shirin

Shirin‘s struggles to win her fathers love, when pushed to the wall as it was made know to her about the reason for his dad’s action.

READ ALSO: Young Love Episode 7

Download Young Love Episode 8 (Eight) to find out what happened to Shirin‘s education and how she managed to fall in love with Senior Boy.

Download Young Love Episode 8, 3gp & Mp4 HD, Download Young Love Episode Eight Mp4 Video Mp4, Download Young Love By De General 3GP Latest Movie, Download Young Love Full Episodes.

Download Young Love Episode 8 (De General)

[Rauf url=”https://y2mate.com/youtube/ejiqPIxFnFM”]

Continue Reading

Music

Young Love Episode 7 (De General)

Published

on

Young Love is a new comedy skit by popular Instagram comedian “De General” focused on two lovers “Senior Boy” & “shirin

Shirin‘s struggles to win her fathers love, when pushed to the wall as it was made know to her about the reason for his dad’s action.

READ ALSO: Young Love Episode 6

Download Young Love Episode 7 (Seven) to find out what happened to Shirin‘s education and how she managed to fall in love with Senior Boy.

Download Young Love Episode 7, 3gp & Mp4 HD, Download Young Love Episode Seven Mp4 Video Mp4, Download Young Love By De General 3GP Latest Movie, Download Young Love Full Episodes.

Download Young Love Episode 7 (De General)

[Rauf url=”https://y2mate.com/youtube/OFWqhyKu7K8″]

Continue Reading

More Posts

Trending

error: Thief This Content is protected !!